@Teeniiola Iβm so disappointed when I see that Yoruba now has to reason from thier ass,when you were collecting 7k then we dy use 50naira chop food and we will be full and ok,he never mentioned the pre name,she was talking about his governance which is true
@Ibnbazo@NigeriaStories Abeg which electricity good?,be like una dy get light for your side,is he the president of only one side cus I no understand,here na only mid night we dy get light sometime dem no go even bring am for 4 days
@RealAdeshina@NigeriaStories You no dy nija you dy help us rate our govt ,na Ogun go kill you,abeg make we switch country,if I no better pass you in years to come make I know why
@Ola_AboniMaru@NigeriaStories I donβt think we are in the same Nigeria,be like your own Nigeria different,even buhari period wey we dy shout sef better pass this govt, I really donβt know where you see your own Nigeria you talking about tho
@abdullahayofel Guess you are not in osun state,or maybe you are an apc member,just yesterday billon of naira was released to the pensioners,I guess you donβt listen or watch news