@ManLikeIcey I love as una dey move the goal post all the time... VDM really got y'all wondering and again VDM never said Davido never called @zinoleesky
@techveee@Jade4reva I am the clout, y'all are chasing me because I'm the most mentioned person in the Nigerian media space.
:- VDM ๐๐
๐ฏ fact...
@provii8 "VDM came out to say everything without evidence"
If you no sabi why VDM no post evidence or messages or voice note, you no suppose dey follow us talk about this matter ๐
Baba dey wait make dem call am liar ๐ญ๐ ๐๐