I used @routemiapp to navigate a commercial route I’ve never taken and I was really amazed by how accurate it got me from start to Destination using Abuja public transport
Attached is my POV
#Abuja
@Raynerdtech Some devs dey build software for dem use alone, the moment wey e enter Reddit or any “public” space na there your nyash go open to law enforcement investigation
Na wetin I dey call the offline web, na for 1-man consumption 🤣
@whatever_sr1@Samson_Goddy@routemiapp Yes o, expansion to other states dey underway
I dey focus on Abuja first for accuracy, gather feedback then grow the product to solve public transport difficulties, loads of people self no even sabi read map 👀
@steasyautos EV no dey bad at all, but if na me buy am, I go install the socket for my house use grid or solar panel battery charge am, the moment you no dey control 90% of supply chain certain entities go bill you, dem just wan trap loads of people to dey use EV first 🚗 🔌
@TosinOlugbenga@Samson_Goddy@routemiapp@GammsApp Cool! I go check am out
For now I dey prioritize route accuracy and real commuter feedback, but visibility like this go help us reach more users
The thing wey Asians (China, India) has been doing in Naija na same thing wey we suppose dey do for other countries but na slavery we dey do up and down na why “youokay” & “youessay” fit dey finess us with yeye policies
Make una go read about “Windrush”
Chinese dey hustle too
@Szymansk_ii Even if na real 0Pay or any bank app..
A transaction no dey 100% complete if you no receive “Credit alert” 🚨 even if na the CEO of the financial institution send you moni
Again common sense > over engineering
@GooglePlay dey charge one-time $25 fee
I don tell Junior/Senior devs stop dey over-engineer for human mistakes, dem go always mistake via social engineering and learn in the process
People must learn to use technology or don’t bother touching it at all.
The hardest part of selling a digital product isn’t always creating it.
It’s distribution.
Because what’s the point of having a great course, ebook or product if the right people never see it?
On Gamms, you can launch your product and DISTRIBUTE it in relevant communities beyond your own audience.
More eyes. More potential buyers.
Try it out here: https://t.co/qD5YYqOY50
@whatever_sr1@Samson_Goddy@routemiapp Thank you! It has a map wey go guide u for Abuja public transport: where to enter motor, stops/areas to pass & estimated fare
Think of “how I go reach there by public transport?” app
@Hrthealer@thecableng Most people wan dey at home but na job insecurity dey make dem chase “greener pastures” were most times the “citizens rights” according to their constitution no dey cover dem 💯