@JAYWONJUWONLO Guyy rest … music is not about numbers but you da promote your music so you fit get streams , why you no just leave am make your family members stream am since it’s not about number … una go da form like say una sabi too much … comot mouth for wizkid mater jare