Another week don pass still never received my money when Dey my account of the revoked @heritagebankplc license by @cenbank please @NDICNigeria I need my money everywhere too strong for this country abeg them no Dey see who Dey give person money this period o
@NDICNigeria A hungry man is an angry man e get where una go play us reach protest go start for all una office . How can you guys hold our money like say na una suffer work am ? This is not funny anymore day break suddenly them lock bank with people money for this economy.
@NDICNigeria Another week going down again still have not received my money or payment never reach edo state people side how are you guys making the payment na by state by state Abi alphabetical order omo I don wait tire π’π’
@NDICNigeria Na new week we enter so make una do well abeg ,hand Dey meet person oo I need my money oh ππππποΏ½οΏ½οΏ½οΏ½ππ walahor
@cenbank When will we start receiving our money itβs been more than two weeks now π’ @NDICNigeria are not helping matters we are yet to receive or have access to our money .
@NDICNigeria When will this payment start , this country system is nothing but trash ,nothing you guys can do and be perfect and fast for once always have a way to fustrate its citizens. You guys closed a bank with people money on it and just sit there keeping us waiting.