Erriga go talk something’s I go just dey reason wetin dey go thru him head.
He say hype man go trek come bar dey insult civil servant wey drive come drink beer.
What’s the craziest thing you use to scope God when praying?
Me: God abeg consider shey I never nack this week o.
Lakers ! Watson ! Lekki ! Birthright! #AriZonaGolfWang