Tram is playing is cards so well in the house see him with his 3 musketeers 🤭, take tram serious at ur own risk 😂🖤🪐
TRAM AURAx160M
SEASON 11 WINNER
#Tram#AlekewumuJoshuaOpeyemi#BBNaija
@srfavorites Bells and the rest of the house una funny oh....na only tram de the house beside tram de loff....u de find person u wan Blame wen una no put body quick
Tram must be a descendant of Ragnar Lothbrok, it’s only Ragnar that evokes my emotions this way😩
The charisma, unpredictability and Burden of Ambition. #bbnaija
@AuntyBee27@OfficialChizzy_ I no wan been reply u but as I see chinchin picture I go reply u.....mumu chizzy wey no like tram...now don add join people be real and honest it matters a lot even if it's a show.... people relate with you
Omo this HOH wey Tram be really calm me down walai😂😂😂😂 see as I no fit go band for band this week😂😂😂😂😂 we no even defend anything we just dey sleep dey wake up 😂😂😂😂
#BBNaija