@EnnyCampbell@SportyBetNG Person wey get app talk say u cash out u dey argue π E clear say ur village people no want make them pay u na why them help u cash out ni π
@official_Gegeh Una be mumu for this app sha, wife wey get her own money wey be the first woman to spray Soso dollars come still be niece to billionaire Mathew Tolangha wife.
@instablog9ja Hospital bill wey them for just lie say na around 2m plus, only public donations sef fit pass 10m but theyβre so foolish trying to extort good and kind Nigerians if 7m hospital bill after failing their late daughter in life. Chai! Poor man pikin π’