@BlaqBonez The blaqbones wey I know go don talk pa. He go don talk pass wetin you expect but what's with the silence? This is unlike you so definitely you do am. This tweet no add up cos we no be fool. Your mouth na tap and we all know say if na lie odumodu go don dey regret by now b
@ebonychoco9@etimbuke24923 Don't be mad my ebony. People can be so crazy. From wanting to do porn when they can't because they feel it's easy to sending nudes in your DM. That's more crazy, I feel your pain.. but nevertheless ignore and block my queen
@divinewylxyztus @DrAkuamaka@sowore@adekunleGOLD C'mon shut up with your chicken brain. Obviously you shall know them by their words. Na this brain you dey use for your day to day life too?