@HamidSaeed32685@Abyero23@nautfcb โI know Pedri no dey play since 2015, Einstein. But Barcelona dey play since before he born. No be Pedri I dey use measure una Champions League failure. ๐โ
@HamidSaeed32685@Abyero23@nautfcb Oga, na screenshot you dey use cover una 11 years of shame? ๐ Since 2015 una never smell UCL final, but small win don make una dey form European champion. Abeg, enjoy una local happiness. ๐ญ๐