Erriga go talk something’s I go just dey reason wetin dey go thru him head.
He say hype man go trek come bar dey insult civil servant wey drive come drink beer.
Oil per barrel is now even lower than it was before Iran vs Israel war. Petrol was #1,030 with $72.48 per barrel February 2026. Today June 2026 per barrel is now $72.28 yet we're buying petrol at #1,230.
This is how I always take my tomahawk steak 🥩 home sha. Too expensive to be forming maturity because of one girl. Na online everybody dey form big man and big girl. Eyin wèrè😭😂