@blacksoul404@Wizarab10 Omo bro make Ino whine you every girl sabi wetin dem dy do, my own i dy give am car key put am for one of big estate in gwarimpa, paid for gym and put on allowance naso landlord for the estate disarm me 😂 I become a mere hustler that won’t stop her Grace