@erigganewmoney You have the most irrelevant career in the music industry. Tour you no fit do, hit you no fit get. Just face your "yahoo" in peace.
Poverty-stricken idiot
@the_Lawrenz Sometimes we go just dey blame God say how come e dey watch as dem dey call some people barren.
You sef look am naa, na this brain you wan use train pikin?