@Verydakblackman If mohbad na your cousin or brother Una go come here dey talk shit. Una for this country i no just understand Una at Nigeria be like 1990 and people Dey live in 2027 for another country and this guy Dey try he better for this country try na for Una to come Dey talk shit
@General98301376@Verydakblackman Person dey fight the fight Una no fit Una Dey call am name really. So if mohbad na any of Una brother or cousin na this nonsense Una go Dey talk wow I Dey see foolishness inside Una everyday sense Una no get at all i swear Una just carry empty head Dey walk up and down
@sol11320@Verydakblackman Bros if you want Dey call am name Abeg leave this comment section make I no enter you okay because if this VDM no fight this fight nobody will I know how I cry because of Mohbad till now, how celeb go die like that and we no know wetim sup. Una really get sense at all
@Rankyagain VDM Dey everyone Dey do video Dey talk about the guy wetin Una do fit do to fight the Nigeria government. Na only him fight police months ago wey no see Una talk about am oh he call David everybody rush out like people wey Dey hungry
@Rankyagain All the people VDM do fight wetin any of them Don do for naija for the better matter of the country. Bros you’re a fool okay everyone on earth love good life Dont make that mistake okay
@Rankyagain Bro you’re a fool coming here to say shit and never doing shit. You Dey count number 1 Wetin you do fit do for this country? Before you fight yhis naija matter you also need to get bar and the guy Dey try he not perfect because Una want make he be like Jesus Christ
@Rankyagain This poverty for this country and the foolishness do make Una no get sense. VDM is not perfect he Dey try but Una just Dey talk about the guy Una no fit do shit for the country man make Una better use Una head well before it will be too late.
@Rankyagain Everyone for this comment section wey Dey talk against VDM. Wetin Una Don do for this country this is a very serious question? Becauae only this VDM Dey fight Nigeria police wetin Una talk nothing now this fools come Dey talk about how he go china and talk free phone.
@Nickiblue14@Verydakblackman You put naija flag as DP but wetin to make the country better nothing you know fools like you na why this country Dont move and fools like you Dey call another person we Dey try for the better matter of thr country name
@SaveA31845@DavidoHeir If you know say you get enough data you fit continue on as he be say Una no get sense for this country i go put you for your place sharp no worry at all, he be like say you no know me na Abi go do research you go see the record he sound die