๐จ๐จ OFFICIAL: ARGENTINA ELIMINATE EGYPT AND FLY TO WORLD CUP QUARTER FINALS! ๐ฅ๐ฆ๐ท
Epic comeback from 0-2 and pass for the quarter finals under Leo Messiโs lead. ๐
Rahmon Jago and Bella Shmurda was seen Singing Aye alongside Nairamarley words for words,
Music no need permission to enter your spirit for real ๐คโค๏ธ
Wizkid no need tour money again; him don reach a different level entirely. Most artists wey still dey push tours hard, na the money dem dey chase. At this stage, na agbada Wiz suppose dey rock like the senior man wey him be. ๐