@WizStatz Wiz burna tyla no dey 1 to 12 ๐๐ una too dey late things all this fatherless children ๐คท๐๐๐ una no dey tire to disgrace una sef ehn ๐๐๐๐ verified fool without verified Brain ๐
@Georgewove01 Watin dey here first ๐๐ all dis failed youths and rubbish narrative verified page owned by a verified fool 3800 makes dem think dey have escaped poverty ๐๐๐
@kallystouch Omo thanks to data and phone chai see as person papa dey disgrace e family failed youth everywhere hunger written all over his face chai no go work dey drag who go pick you and we no go hear anything from your papa
@Autocra17 But e rejected World Cup to satisfy the local fans now i understand when Davido do 5ive tour for USA ๐บ๐ธ where your papa ? When burna do e own where your same papa you canโt just verify your page why you leave your head empty at least verify if your brain still work with your head
@fcspokesman Mumu carry your poverty mentality comot from here you think say if upcoming get money dem no go pay bloggers to promote their songs you still dey hate small pikin too enh failed youth verified pay brain unverified ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ
@honest30bgfan_ Lol person wey get sold out pass your fav for the past 3 years now even though you dey hide your miserable under the name honest 30bg for years one dey dem go pick you and your papa and you go just lost from there keep the good work โ๏ธ
@Chukwuma7488081@Deeenah__ Omo thanks to phone and data how you for take dey even see people relate with ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you hate who go buy you as local fool wey you be ๐คฃ๐คฃ