I was about to tweet that “at least a Chelsea player will win the World Cup this year regardless of the country”
Then I remembered, that Spanish Barbie betrayed us
@Aweruosuoghene@ayoluwafgs So if nah serious offense wey require red card dem no go review am? Because “he was almost at the bench are”
Una ehn😂
E don do sha make we Dey go house against England abeg