I wasn't perfect, the skin I was in had truly suffered Temptation and Patience, everything that the body nurtures.
I felt the good, I felt the bad, and I felt the worry. But all-in-all, My Productivity had stayed Urgent #Thoroughbred
@Jonaxinx2@Ayomi_027@Oluwafe99427965@Olamide0fficial Person wey we Dey go chill for their house that year, I sabi all of them kpa.
But We no be set at all, na bros him be.
We Dey see motion wey these men Dey move that year. Elephant strides.
@Ayomi_027@Oluwafe99427965@Jonaxinx2@Olamide0fficial Weyrey think say I be 15 at 2012
At 2012. I was a graduate.
Opa no Dey agege those years. Na my hood him Dey. I sabi all him group. Go reach him elder brother wey be Opa. Na him mature that time, na him Dey enter bank go pick funds.
Bro you be kiddo
@13Nishal @AlexGoldberg_ Yeah the first time I seen him, I think he netted 4 against Saudi Arabia in the 2002 World Cup group stage game. German hit Saudi Arabia For 8.
Olamide made a rap song without chorus, just bars for 3 minutes straight and it was one of the biggest songs in the country that year. No one like him.
Olamide made a rap song without chorus, just bars for 3 minutes straight and it was one of the biggest songs in the country that year. No one like him.
@benny7gg Gba gbe e for sure.
Anything I do dem go talk, me I sha know
If them no talk say I kill person, dem go talk say na 419 parole
If my girlfriend dance and whine inna d club dem go call am ashawo.
And I no fit na na, not when I’m smoking my Claro.
Gba gbe e for sure.