It isn't boring in the long run, you'd get to love it later and if you're a fan is 'mystery' too...
Limit for replies keh! I no dey reply reply people for their post sef...
Hahah, I been think say you dey season 4 episode 8, Sha dey prepared to dey ask yourself questions you'd never get answers too🌚.
Sorry say I dey quote you, I no fit reply you unless I quote, I no sabi weytin I do X