@UkpabiaChimezie No you didn’t brother, I took the fool as a compliment and that’s why I’m complimenting you back, is there anything wrong in complimenting you?
@yorubazza But is there anything she said wrong?
If you want to make a divisive post then this is not one as this will not stir the reaction you’re looking for.
@UkpabiaChimezie Me fooling or you, even if your fellow Igbo man come read wetin we both write then go know say something else dey stress you no be wetin we dey talk about.
@trigottista You go first think say nah only Yoruba deserve am, bro the whole Nigeria deserve, we’re the most foolish thing to come out from Africa, I don travel to some African countries and I tell you this for free.
@TitusAugustin15@Wizarab10 Omo you no dey watch ball wey things go happen by mistake, did you watch Marcelo Injury to Sanchez, Marcelo no plan to match am but as e happen he was red carded.
Intent no matter if there’s a clear foul.
@taitai4love@feel_NN If you’re more concerned about the last sentence then you’re not ready to be liberated, we’ll all seat and be fighting tribal wars while we suffer insecurity and kidnappings, you’re struggling to preserve your language and neglecting the home where the language hails from.
Omo everywhere been dey somehow calm oo, but as you come up with your mumu tweet about Yorubas, you don go stir up fight wey been don cool.
Is either you be political tool or tribal bigot or even the two self, because I no know why all of us the suffer things like insecurity and kidnappings but the one wey you dey concerned about nah Igbo and Yoruba fight.
A FOOL FOREVER.
@UkpabiaChimezie Damn, I been think say nah one sane human I dey exchange conversation with you, make I ignore you before person come here think say I dey follow you mad.
see how yu dey reply me, I just know say you no sabi read wetin I dey write.
@UkpabiaChimezie Whatever you want is on you, I want one Nigeria in peace and if we divide in peace it’s still good, all I want is for naija to be in peace so I can come home whenever I like.
The thing wey dey pain me be say una wey dey fuel division no even get where to run to.
@WOkene Guy you’re sick but I understand, this is how Nigerian think, with the Rot wey Dey all of us brain you think say if you get Niger delta rep you go begin anybody for there?
One order fit even make them behead you for no reason self.
@ChinonyelumH Tell the fool, with everything going on I expect him to be sensible enough, but no the idiot don use him rubbish post worsen the tribal fight wey been dey go on.
The hypocrisy is loud 🔊.
Our so-called education is very much exaggerated. It's something I've always suspected. How can you condemn racism and in the same breath, be so unapologetic tribalistic?
Only an uneducated fuuuu will proudly do that double speak 🗣️.
It is frustrating.
@WOkene You be donkey, a very big donkey.
Bandits dey kill people everywhere for naija, you wey no get place to run to still add fire for another fight.
Big fool if you like no look for how to restore peace the fight go consume you.