So both France and England fit play better football. They had everything to play for and them do nonsense π€£οΏ½οΏ½οΏ½π€£. Now way na 3rd place, them dea score plenty goals
If una see me where I dea argue Ronaldo Messi again, make una use all the forces way dea Nigeria carry me, con beat me till my eyes close π€£π€£π€£
Messi sabi pass Ronaldo abeg