@chisomincrease@ChuksEricE Seriously cats get mental problem,you fit train cat for your eyes two years make he wake up one day decide say the house don taya am,dey come fence con greet you then move
@thegreatolamide@it_Rutie No be lie,wetin Ojo don tell peller worse pass this one,peller dey give am back to https://t.co/Slz4xGxiiU the Ojo no Sabi talk https://t.co/lAzL138T9Z you are right Davrel enter emo quick