@Qamarhage1@beet_kon What else do I expect from a dumb qamarudeen,as usual he will support his muslim brother foolishly.
Some Qamarudeen are actually smarter than this though.
@Ziggyashy@dammiedammie35 VDM is trying to make people have a rethink before jumping on the shares things,you open that gutter mouth say all the shalaye no need,Una dey reason before una dey type at all??if you con even type rubbish,your sense no tell you to read again b4 posting???
@Ziggyashy@dammiedammie35 Did you read the nonsense you wrote up there,highest dangote go say he made loss,shikena people should go home...Just like that??? You just talk rubbish casually like that???
@dammiedammie35 16years
so the gain per year sef no pass 900 naira.🤣🤣
Hear this again,these rich folks don't care about anyone order than theirselves and family.
Baba need una money for another business without pay interest elsewhere skinena,na him go even gain more sef,ur 5250 fit turn 1700
@Ziggyashy@dammiedammie35 Testimonies dey for una to open una eyes but una still stupid to dey argue,see the numbers of poor people wey buy the shares ,if tomoro wetin dem dey expect no b wetin dem see,wetin dem wan do??? Nothing,dem go move on.
To do treasury bills sef dey okay
@john322226 You dey call sabinus,sabinus no dey spend money for skit reach macaroni,you dey see celebs wey macaroni dey use,them no still born am well make him buy lamborghini,this one wey go dey like number 25 amongst all of them dey tear footballers kind of car🤣
@sowore When we said this one no get intention to be president,him just dey enjoy the fame wey dey attached to campaign posters ni,plus donations and all....una no believe us.