Moment between a man and his wife where he stopped him from going to work and complained about how gentle he is and she really wants to see his reaction, he should act like a man. She complained about him being too soft and then this happened. I wasn’t expecting that at the end! 👀
@BenedictEm91548 @Smallputin01 @naijaconfra Person wey dey fall person sabi GOD Fool beta stick to that ur Jaku jaku wey u sabi …. Las las na nut u and JJ go still collect
@BenedictEm91548 @Smallputin01 @naijaconfra Ode na him u be u wey be say na ayes go still fall you and your family join ……una neva sabi wetin una join …..
@BenedictEm91548 @Smallputin01 @naijaconfra Okay make we see how you go take do am …no worry when that moment reach you go remember today … useless bird wey neva chop
@BenedictEm91548 @Smallputin01 @naijaconfra For your mouth Ase …no worry that plan una get this Dec …. Bring am come ….we dey wait ….una no fit pass this year to buta and all of una ……u neva know wetin u join ode …😂
@naijaconfra See eh as much as I know say u be elebe. I no care but as u dey address ayes dey address every injew frat the same way .. cos I know say na ayes u dislike pass but na ur matter be dat we no dey find love before but no price men and we all good simple ….💯
@ObembeChris@naijaconfra For ur mind u feel say u dey dominate or u dey lead ….u be small boi for this game …war no be better thing but e come e don come be dat na another person e touch e fit be u tomorrow watch ur mouth …u think say confra na child’s play …e sure for me say u neva chuck pin before