@pallnandi When it was South Africa's time to host they scored first and lost and now it's Mexico turn and that scored first but the only twist is they will end up winning!! Mexico all the way
@cal_mhe_iva Your own papa no fit talk to Godswill Akpabio Wey be ur language person u dey talk about person Wey him papa dey give Una 25% of electricity 💡
@MhizGato Na only God bless your mama for not training you well and bringing shame to your lineage by giving birth to you congratulations to her. At least she don see say she no try