These days scammers are getting smarter and better. And if you no careful you go fall victim. So na why e dey important to always pray to God that he saves you from dere wicked schemes.
I pray say for your business or career, you no go enter dere trap in Jesus name.
Chai love is sweet ooo 🤗🥰. May we all find love and may it be enjoyable 😉
To dose of us that are already married, you go forever enjoy ur love. And for we wey still dey street, God go settle us too. Amen 🙏
My G no be every involvement you go dey turn up too. Some of dem fit kpai you ooo. So make sure you shine your eye well well before doing anything.
No go commit to something bcos others are doing it. E fit be say na for ur head everything go scatter.
If you dey go place wey you no sabi wetin you go do? Turn on google maps so dat you no go miss road.
So also in the journey of life, you need Jesus to guide you so dat you will achieve your purpose. You no fit just dey go through life blindly.
E no good to be that person wey dem no fit correct bcos when the repercussion will come, ur eye go clear.
So don’t be a stubborn person listen to the voice of reasoning.
Exclusively on Binance Wallet: the Catapult Trade campaign is now live
🎁 Join to earn your share of a 1,666,667 PULT token reward pool
📜 Campaign Period: June 24th 15:00 UTC – July 1st 23:59 UTC
Details in comment!
1,666,667 $PULT up for grabs
Catapult Trade x @BinanceWallet are running a 7-day social airdrop campaign open to Binance Wallet users. 10,000 participants will be selected to share the full reward pool, with each winner receiving an equal cut.
To qualify, you need to complete social campaign tasks.
Selection is based on Binance Chain Hash Value, so the process is transparent and on-chain.
$PULT tokens will be distributed to winners by Binance shortly after token launch.
Campaign window: June 24th 2026 - July 1st 2026
Full details on participation: https://t.co/m92wgWg4lm
Make money by helping train AI.
Anytime, anywhere, no prior skills required.
Introducing Invent Money Train AI, a new way to earn on Invent Money where anyone, anywhere in the world can get paid to contribute to AI.
Sign up, complete your profile, and we will match you to Train AI earning opportunities. It's that easy and open to everyone.
Train AI Early access waitlist is now open.
Get in early to secure your spot to amazing new earning opportunities. Early users get rewarded!
Are you positioned for AI Training jobs?
Don't miss your chance to earn $10+ / hour helping train AI.
Invent Money Train AI early access is live, but spots are limited.
Sign up to claim your spot and be the first to get matched with AI Training jobs as well as earn bonus rewards.
Are you positioned for AI Training jobs?
Don't miss your chance to earn $10+ / hour helping train AI.
Invent Money Train AI early access is live, but spots are limited.
Sign up to claim your spot and be the first to get matched with AI Training jobs as well as earn bonus rewards.
Your body is God’s temple and not something that should be given to people as warmer. Na total disrespect to God be that.
So live with that consciousness and treat your body with dignity and respect for God.
There’s no love like a father’s love. Love wey dey give everything to make sure say we dey happy and comfortable. Even when everything no dey okay with dem, dey make sure to smile for us.
Papa God go bless and keep you for us. We love you and celebrate you.
My G, I won make u take out time to reminisce about life & e go help you have some perspective. This hustle mood wey u dey do 24/7, u no go take anything with u when leaving oo.
So work but also enjoy urself. Make next of kin no finish wetin u use 50 years work for in 1 year.
E fit be say u dey hot before but bcos of some one or two, level no gree level again. I won make you no say things go still sup for you. This is not the end of the book of ur life. The story is still being written.
So no go dey give up. Believe 💪🏽
Omo this glow you are seeing is powerfully sponsored by God. If na by how much I dey make, wahala for dey. 😂
But thanks be to God, wey no put me to shame.