one of the thing wey dey make me face shege now na because say I comot for my mama house early, imagine staying alone when i was 14 and i just gotta do all i can to survive. which thing I never do to find money but I sha know say one day e go really make sense sha.