@ChuksEricE This man and rubbish talk na 5&6 as him face black na so e take dey talk๐๐ Obi donโt move with thugs Mr Monday Okpebholo so stop talking sir
@Trinityter77 The apology is nothing cause thatโs medicine after death, why canโt they overturn the penalty before this whole damage control apology. Corrupt match officials using theirs to spoil other peopleโs happiness and joy.
@ChuksEricE Na plenty English you still dey speak oo INEC. 2027 no be joke for us so we must get ham right, so I go advise you make you use your brain itโs not fun as usual anymore.
@carterefe__ Carter don go put water for face o say na cry him dey cry, but e fit still be real cry oo cause this two love each other wetin no good. No worry she go come back for you
@GeneralSnow_ Abeg where dem take see this burn burn Bole abeg, very anyhow settings. Yawu yawu settings๐๐ See as she just take dey, everywhere gasoline based on house wreckage
@iamtaylorjasmin@carterefe__ Iโll say it again and again that @iamtaylorjasmin Made the best decision in coming to meet CarterEfe. Sheโs beautiful, fierce with so much to love and Carter is an amazing guys too so Iโm 100%rooting for this Love to grow into success, happiness and joyโค๏ธ๐๐พ
@instablog9ja May the death of the people that that lost there lives on that faithful hunt him and never let him have peace of mind. Since heโs saying nobody died that day