🚀 If you could have one superpower to make your daily life easier, what would it be and why? 🦸♂️ Drop your answer below, and let’s see which power wins! 👀 #SuperpowerDebate"
@kudahelp_ng aside the 50k, another 9k hang for una side wey una still never release, which kind pattern be that one na...almost 60k wey hang for una side since how many weeks now
@kudahelp_ng@joinkuda weytin day sup now, money wey they don send since on 10th of this month, una no gree drop the money, wey I been dey talk say una dey trustworthy...abeg release the 50k abeg
@moniepointng what's happening, I made a transaction of 50k on the 10/1/25 7 : 31pm and up to this moment the transaction isn't successful and una nor reverse the money, why? How? abeg nor be me get the money abeg, help me reverse am if you no fit complete the transaction abeg.

@UBANigeriaPlc na why @joinkuda and @OPay_NG better pass una be that, no any how deduction. If 10 kobo comot from my account again then it's over btw us, not just me, me and my household no go ever use una platform again. We run frm firstbank com una side, una own con evn worst
@UBANigeriaPlc if God wan punish una, make una comot money from my account again, btw yesterday and today una don comot almost N800 for stamp duty or whatever you call it, money wey be say na my mate dey contribute am for an up coming event, una don deduct am finish. Why????