@Ayomichaelxx Ahhh, so banter fit pain Una like this?
When y'all were doing it to other artists, una no remember say life na turn by turn , E don reach Una turn like this, make una grab manage am like that πβοΈπ
@olabisof_lag23 Im sure you are crying alone inside like this π
You no expect say asake go cancel shows abi? πππ€£π€£π€£
Asake wey ein career don finish since he ft manyewu πππππ
Omo I suffer that year, Christianity really be aging you. Carrying Holy Ghost on my head, na craze I Dey craze.
Was 15 in the first picture the second Iβm 18 and atheist
Omo I suffer that year, Christianity really be aging you. Carrying Holy Ghost on my head, na craze I Dey craze.
Was 15 in the first picture the second Iβm 18 and atheist