You no go understand. My phone spoil during covid. As I send am go Lagos for repair na him dem announce lockdown. So I use tanasobe throughout the period.
I know when Ajilete FM and OSBC Dey open and close. I memorize Osun, Oyo, and Ogbomoso anthem.
Omo mad people plenty for this Lagos seh ,I day waka go where I wan enter bus go my nigga side ,na so this bros stop me say abeg he wan follow me talk something say he no go waste time . Me I don already know say na money matter I no want make he waste my time,I put hand for pocket give this guy #1500 cash way day my hand ,this bastard tell me say I no even allow am land😭 ,say na 200k he day find to rent apartment say him family day disturb am for family house ,i first squeeze my 1500 inside pocket ,hiss waka day go my way , I no even understand how people way move for this Lagos again😭😂.
My Dad once told me this: If you consider every bit of pain and suffering you go through during the hustle, you’ll never tell a brother to come eat at your table.
Why I’m at CVS and I hear the nigga infront me ask for 50 condoms so I looked at my homegirl and we bust out laughing why would this man turn around look dead at us & say make it 52😭😭😭😭😭