@theboyfromojo D Dey wey davido go block u na dat day ur eye go clear… becos davido do stream with una na go come Dey beef d rest artist. You guys are suppose to be neutral across all board . But na no sabi d work.
@theboyfromojo The one wey him papa deh buy lands for him and im siblings dem still deh use d company jet for free fit no tire o becos im own money na only to buy chain… But u see dat one wey rise from nothing self fit no tire becos na 🦍
@theboyfromojo U too MUMU. For man wey him papa still Dey buy land (estate) for him and his siblings ? Im papa still Dey build d houses for dem💯 e don press money and stream with u na. U go fit deh type rubbish
@naijaconfra Say no to cultism. All cultism are only rugged when d number is in their favor/ or when they are with weapon d other person dont ave at the monent. There’s no benefit in been a cultist . Say No To Cultism. All Cultism should stop intiating our youngings into dis . Free dem
@DanielRegha If person go follow ur own mouth d person go just run mad… becos u be good example of u no fit satisfy d world. Na u be d world. Na u go say dem no come help na u go still say why dem help . E be like say dis twitter deh pay u better money. Dis werey don study d algorithm.
@AsakyGRN Na u talk say ur pastor say dem don leave d case for dem burna . Ur pastor still don come tell say make u push narrative say d gal run so e go fit water down people wey put effort becos no be him run am . All of una Dey craze . Na so dem Dey leave case . Effort was made bro
@DanielRegha Ok. E suppose use d money buy plenty Regal Dry Gin abi ? So u self go fit drink inside because ur name na Daniel regha abi?. If u do like say u no get sense we self go help u follow up with unsense .
@bigswankky Shwo Poor man pikin sabi defend rich man pikin. E say make Erigga come dey explain say no be u o 🤣🤪 fat guy wey dey middle na clown and na fake person o. Big hypocrite. E want make davido come im stream 😂