The undying love between Kutites and Balubites. Make una just marry😂😂.
E con be like Zik dey toast Kuti but princesses no wan gree😂😂
#jawwar2026#jawwarui
The most interesting part about Jaw war is how all the speakers aura farm😂.
Abeg it’s not easy to represent your faculty, AURA FARM GUYS🔥
#jawwar2026#jawwarui@jawwar_ui
Precious Ibeh wan use iPhone shame us wey come watch Jaw war. Omooo the struggles. Thank God say I no be android user sha😂
#jawwar2026#jawwarui@jawwar_ui