See followers o! Even me no believe say people like my wahala like this ๐
Thank you all. If you never follow, abeg join us, na here funny dey happen daily.
Or drop โค๏ธ make I follow back
Women dislike each otherโฆ
I remember when my guy babe give me her friend oo...as things come dey go well, I come dey do things for the girl normally, na so my friend babe start spoil her for my side oo say na HK...i no gree sha I say make dem leave her for me like that... jealously wan kill my guy babe ๐๐๐, but we later break up sha due to another reasonโฆ