@lit_boikelvis@Verydakman_ For thinking VDM cannot confront him in this manner you’re the real fool. Who PBAT be? Ratel will do more than that when we all know the president is incompetent and incapable🙂
God knows I’ll never go against the fact that men have to give their women money. In as much as the blessing is coming you self no go lack as my woman. Cus nah for your body my money go dey show say I guide📌💯
Just don't die, try everything you can to survive the world, people are quick to move on without the dead, you wey dey alive self you no matter at some point. Do everything possible to stay alive you already won as long as you survive.📌
The only thing wey fit make me and you talk again ABDULLAHI nah as you dey come back from Journey you Dey hand me my meat, else just do as if you nor know me🪓🪓🪓
Small Sallah come Una talk say nah till big Sallah before una share meat, now big Sallah don come all of una don travel despite the insecurity for the country, everywhere good. My own too go come I no go run go anywhere I go do my own and una go see am and una mouth too no go touch am, very stingy people🤌🏽😒
YO! Remember it’s Important to Watch out while you’re out DRINKING this weekend! Haters are going CRAZY this days 😤 Don’t let your WEEKEND turn into your WEAK END 🔥🙏