Fucking BOOM ๐คฏ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐คฏ๐คฏ,
560odds, 10/10 NBA Q over
Omoh after all this while wey NBA don suffer me, dem later pay my money back in double ๐
@AmberRoseml7 I dey post code back to back before buh I stop posting because no engagement, people no Dey really play so e be like shey i dey stress my self