@yabaleftonline Ngozi Okonjo Iwuala is she not a woman Like you, Olosho de make una dream little because you can't earn what you don't work for. You have to study harder and with hardwork to be where u are.
@Hhonor_@trigottista Mumu u wan tell me say as a normal person u go go pick waybill for person wey e life no de straightforward.this guy no wetin de for the waybill