@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ Why can’t he advise his best friend?
So if your best friend Dey go through crisis you no go advise am cos he’s bigger or doing well than you? 😂😂
@MCINdiaye@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ And bro nah argument me and you Dey argue over people wey no even know sey we exist
You no need Dey insult me by saying I’m dull
After this month now this matter go die and everybody go continue their life
Abi VDM nah your brother? 😂😂
@MellaSlimky@GodSonxhus@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ Once arguments no Dey go Una way Una go run turn am to insult
Your father is stupid
You dumb fuck
Nah people like Una Dey make VDM manipulate social media
Idiot you no get sense
All the evidence wey dem bring non even point sey davido get bad intentions for the matter
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ Wasn’t big enough?
Bro they were best friends and they were living together
Wetin you Dey talk sef? 😂😂
So to advise my best friend I go need Dey big to some extent? 😂😂
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ I’m sure if it was when the matter was still hot in 2023 that this video of the call came out
We’ll all be praising lil frosh that he’s a good friend for looking out for his friend and advising him to leave 😂
But now him don turn bad person 😂
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ Lmao so now lil frosh is a bad person for advising his friend? Same thing everybody was saying
Shey lil frosh nah alien? So he’s the bad person for saying the same thing you and I said but you and I are the good people? 😂😂
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ Ah when did lil frosh say davido wanted to see Zino Ahan 😂😂
Una sabbi manipulate things o 😂
Abi Una no understand Yoruba nii? What he said was davido likes you soo much not davido said you should come and see him
Nawa for Una o 😂😂
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ Lmao VDM said he has had the video for a very long time lol so no be now wey this matter just come out zino drop the video lol Una Dey even watch those videos at all? Abi nah dem say dem say Una Dey use judge 😂😂😂
@MCINdiaye@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ And if Davido was involved in a negative way why is it just now we’re hearing it
Why didn’t naira Marley mention it in the video where he said he’s side of the story
Go and check it on YouTube if it’s still there
Before you can point finger at someone you need evidence
@GodSonxhus@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ Did he say David said he should leave and join 30bg? That’s my question
Go and watch it again
And tell me where he mentioned it in the video
Una go just Dey manipulate things lmao
@GodSonxhus@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ Yes we all knew Davido always admired Zino but those that mean Davido trying to advise him to leave means harm? And for where in the call did you hear him say Davido said you should leave and come and join 30bg lmao
@MCINdiaye@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ Omo I’m done arguing
But pls o in the video with what l frosh said does it sound like Davido meant any harm?
The same thing Davido told lil frosh to do wasn’t it what every other Nigerian including me and you were saying?
But now Davido is the bad person lol 😂
@Tweet_Like_Emmy@Miraculousbee01@DurkioWiz_ So if your best friend calls you and advises you over an issue you’ll record him/her and later drop it as an evidence against your friend just to save urself?
Una ehn 😂
@Jah_huva@olaxpauI@OluwaFavourmed@DurkioWiz_ This thing lil frosh said was the same thing every Nigerian was saying including me and you
So now lil frosh is the bad person for saying something every other Nigerian was also saying?
But now me and you are good people? 😂😂 and nah the same thing all of us gather talk o 😂