@EleyiLagos So na that this thing one guy talk say letβs see the edit β¦ true true this people Dey upload diff things , omoπ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@vimval_@olamilekan7_ Counter the interview then , by the way you resemble this guy wey get the comment , and the guy resemble another one wey dem dey call @EleyiLagos , while the @EleyiLagos resemble another one again, why una dey always resemble unaselves ?
@olamilekan7_@__slimqq Guy! Come back o , come eat food wey you cook, people Dey answer you , you just stop to Dey answer them , where you go ! Come back common
@olamilekan7_@WolfieLumiere Which silent you think say you Dey keep , start to Dey reply them
Common! Why you go just stop like that .. dey reply people wey dey answer you
@greybtc@ennyola0015 I know you can be reasonable sometimes , take your time and watch this video , not with sentiment , but from your heart , you can post it afterwards if you want to