@thatverydarkman He be like say vdm go open church ooo as e kon be now
If na online church
Make we just start from there 😂
Make we just dey do Bible study
@Chude_ND1 He get lawyers like shooters ooo
He get money
He get connection
Abeg leave am
E dey suffer in slience 😆 🤣
Make una check up on his younger brother sha 😆 🤣 😂
@johnny_emediong See you shaa
Me I don block all this one Tay tay
Them be one way traffic
Make Twitter just stop to dey pay
Ajeh you no go see all this idiot again 🙄
@logical_pyper No be small thing then ooo
The girl later kon dey apologize to am
Omoh
Before Nigeria go good eh e get some people way we for first mend 😆