@boniface_jrn how far boni, as season dey start so I go dey carry una goals o
try dey deliver for boys and tell ur niggqs wey go play make dem deliver if you no go play
Abeg country hard, nah only hope for source of income for men be diz o abeg
Abeg everybody for osun state make una vote Adeleke oo.
Anywhere OBO dey we suppose dey. Nobody for diz full Nigeria be good person pass davido.
No be burnaboy wey dey match fans wey come em show timberland for head