@Grachidex People thinking about the food π if they dey buy perfumes they go know say wetin break pass 200k ππ I go first halla Jehovah
Bring out 10 nikkas to soak the remaining water from the floor as I wipe my tears π
@theyfwoc I dey put am because I get scared when slash one line put already ππ make they nor notice am na I put another one o π€£ huh
I dey use am dey hide the scar on my eye brow π’
@princess_ehmy@shaga187 Don't useless mom okay ?
Know your right from your left
If you will let people walk over your family others won't
What are you saying?
Did they warn the parents?
@princess_ehmy Say they nor see the parents when come drop am off ? The school go close for straight 1 month every child/pupils will stay at home till his hair grows back cause wetin I go do who open am π
@pallnandi I nor fit use my stress affect my wife if na she wan stress me with wetin I nor consent to her family go gather.i nor fit marry woman when dey do osusu/meeting when they take dey collect loan money.
Why must she be collecting loans ?
Borrow 200k when they go take give you aches
@Georgewove01 ππ omor if I guide I go first admit my sef make they just fix drip for my body I nor well ππ
Wetin my eyes dey see my four fathers nor see am
@Emeke117@honestfc1 If you show her say e dey her bills go dey come everyday π till that money finish then she go leave thinking say she worth man when get pass you caus she don bag you she go fit bag who get pass you ππ
@miacluv Old or young I will never support the man na nanny he dey find nor be wife
Get a nanny for her then fall in love with the nanny make them marry
So that she go continue her job you go dey pay her for the job and she go dey do wife duties for you too
@Georgewove01 Fame prank am ke ππ
Sense dey far from some of Una
If na you hold the rank he holds you go come online dey mumu ?
He's not a content creator nor a fool sir
@instablog9ja π okay how you take know ? Go be my first Question
Then when. You dey free come make we go do lab test na just blood they need to run so many test on her
My genotype is AA so no need to panic for SS pikin
@instablog9ja You mean the chef of 5 kids ? π
That man dey cook gan π
Urhobo man when nor sabi cook I nor know wetin I wan call u
My Papa dey cook ahhh
Owo o
Banga o
Owoasia o
These are his favorite soups
@spoiledcaroline It varies ππ
Many chubby girls are like that under but looks like the up
And the smells worse than the fish ππ
Slim girls I have been with seem okay
Mostly the ones with small boobs big ass slim girls