@Emmybash550147 Had cut 1 on your game you posted since yesterday night. Chaii wey I for use this 126 odd see front. We go again i no just get staking power for today games
@Shegs3456 I swear he pain me say my @Shegs3456 no active for midnight we for boom like mad this morning he too sure for me. For wetin tt play over night ehn. All the games wey I try pick as my Oga no active get cut 1 all. Omo my Oga Chaii he pain me say you no active I swear