@SoftWorld0@Omahh_11 Omo u don finally mad ๐๐ I dey 1st but na Bruno wey dey 18th I dey think if ? Una really well ? Who u dey make cry ? I win league last season, still dey top๐ u even know wetin be cry ? ๐๐ I don d!e ๐abeg how I take dey cry ๐ be like na new word wey u learn ๐๐๐