@PulseNigeria247 This time it happened in the opposite way. This girl loved me to stupor and I knew. But my PRIDE killed her feelings for me.
I PRAY I change🥹🥹🥹
@ziecity If na you, You for like come back?
Person wey come to save everybody, una use beating kill am.
Baba wan come back oooo
But e dey think am well
🤔🤔🤔
ONCE BITTEN, TWICE SHY