@jordan2sharp By law, you have to be 21 years older than the child you want to adopt and above 25 years old. So no, you wouldn't meet this requirements.
@conjaigwe 2025 life. Omo mi. Colos go make nothing go fit high you again. You 2 days or more when you never smoke colos, you no go fit chop or sleep. Omo mi, try stop oo. Colos madness no dey give warning. Today you're normal, the next day, your madness don permanent. Just like that.
@finelong_bowy If to say nigerians know wetin girls for dey Post for tiktok and Whatsapp in future, dem for no ban that video. ๐คฃ๐คฃ
Well sha, released in 2014 but the backlash over nudity and explicitness made the video to be taken down.
@Dir_Martinsz You be dodoyo. Make e dey video himself when e dey do all these things so martins/film director from ikorodu go happy abi? Go beg your neighbor for Sunday rice abeg.
@officialmoore7@sheriff57502 These days I just dey participate because e don master me. ๐๐
God abeg make I win ONCE biko.
8158273124
Opay
Godspower
Thanks boss.