π This. Na Web3 Tori !
Here na the place We dey use Pidgin English take explain Web3 & blockchain so everybody fit sabi how e dey work. Our mission na to educate & onboard more Africans wey sabi pidgin into Web3.
Make we run you through. π§΅π