Ghanaian biggest social media personality, Kwadwo Sheldon comes for Nigerian President, Tinubu describing his Aso Villa water shortage statement as โPeak Incompetenceโ
@asher_kine I'm a mentos fresh addict. Every single minute I'm chewing that gum.. I make sure I get like 10 packs every time I go to the supermarket ๐ ๐ ๐
Gonna need help ๐
@Psalmwrite Arsenal fans dey muse me.. wetin we wan use EFL cup do?? ๐ ๐
Me wey dey happy say we done comot make we focus on Premier league and Champions League more rests for my boys
Anything anybody play yesterday e no concern me at all I swear ๐ ๐
COYG
Thank you Arteta ๐ ๐
@theballtalkhq You go explain tire ๐๐
You dey come defend failed analysis wey you no Sabi, come here dey call am banter
But if say Everton win you for come here say you talk am lol
Shut the fuck up you failed woefully, you analyse games with delusion.. na you be the original delulu ๐๐
@Psalmwrite I go support you on other things but I'll disagree with you on this one. William Saliba was probably our Best player that was pivotal in lifting this Premier League last season. it's okay for the fans to be sad/angry that he's not in this picture.. you no love Arsenal pass them.