@Buchi_Laba Bro stop crying and go and support Chelshit na!! E no go far!! You’ve just been crying and crying for days!! Take a chill pill abeg!!. Na him be the player Arsenal go first miss out on?? Rest jare!!
@Philopearl_Afc lol Arsenal fans won’t stop to dey muzz me😂😂😂, especially this ladies wey no know anything about football 😂😂😂, just doing it all for content😂😂😂, una think say Transfer dey work as una dey see am for X dey there dey spit trash😂😂😂