@JodelHub I Dey wonder why boys still Dey invest this much in a woman… ebi sae too much money wey u people get or what?? That money sef fit buy som small car for Uber sef
Good morning Twitter 🙏 please I don’t want free money, I need jobs, I’m hardworking, I promise you, I can work.
I make lovely handmade footwears
I am humbly requesting for your RT, please don’t scroll pass, help me retweet my hustle 😭❤️